Ladies and gentlemen, di long awaited time don show.
Beer Palor Yarns (BPY) don release di debut episode of di Podcast.
BPY na di first spontaneous podcast we concine life generally.
On dis epidode, mans dem dey deliberate on tax and why you no suppose get mouth yan, if you no vote.
Wit anoda election around di corner, time done reach for us to collect our PVC, vote leaders wey go epp change di kontiri.
MUSIC: Sabi Boiz (Walzii & Kroniq) -- One Life
Hosts: Alomo, DJ Ruffee, Field Marshal, Lapadoze & Co.