🇳🇬 Pidgin Na Full Language & Owambe vs Owanbe 🎉🍾”
Description
🎙️ Episode Explainer (English):
In this episode, we dive deep to show that Pidgin English isn’t “half a language” at all, it stands strong 💪🏽 as a complete language spoken by millions. Then we shift to Yoruba culture 🎶🥁, breaking down why both Owambe and Owanbe are correct when it comes to party talk 🍾💃. Expect laughter, good vibes, and some spicy debates on language and culture!
🎙️ Episode Explainer: (Pidgin)
Na full gist for this episode! We go show say Pidgin no be “half language” at all, e dey stand strong 💪🏽 as one complete language wey millions sabi. Then we waka go Yoruba culture side 🎶🥁, break down why Owambe AND Owanbe fit both correct when e reach party talk 🍾💃. Expect laughter, vibes, and small gbas-gbos on language and culture!